808 Fiction
By 808 Xtra Sound
808 Xtra is an audio production company that specializes in podcast production and solutions.
You can contact 808 Xtra via email workwith@808xtra.com
808 FictionApr 08, 2023
ABAKO S1 E12
Our tori don finally finish o. ABAKO!!!!! How tori wan take sweet again. The things wey Mama Tasty find out for this episode really serious. But mama Tasty get secret o. 1 final secret. 🤫 Wetin e be? And now wey dem don kill Shaba, new crase person don enter town o. Who be the person? #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming #community#localupdate#counsellor #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra
ABAKO S1 E11
Na 2 people naim die for this episode of Abako. Who kill dem?!!!! We never solve Shaba own finish now na another 2 dead body we dey look so o. Wahala no dey finish o. #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming #community#localupdate#counselor #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako
#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria
ABAKO S1 E10
As we dey find who kill Shaba, we dey find wetin cos fire for Abako Market. Na all of go join become inspector because we must find out wetin really dey happen for this Abako. No mata how belle full, space go still dey for meat. #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming #community#localupdate#counsellor #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja
#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra
ABAKO S1 E9
WHO KILL SHABA?! Na the big question wey all of us dey ask our sef. Police don enter there see watch and part of pesin bodi. Who get am? Which bodi part e bi? Na the second question wey we still dey think be that #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming #community#localupdate#counsellor #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra
ABAKO S1 E8
Katakata no dey get respect for time. 2 seconds here now, everything go scatter. The people of Abako never recover from one gbege, another don shele o! #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming #community#localupdate#counsellor #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra
ABAKO S1 E7
E no get wetin thief no fit thief?! But wetin dem thief for Abako naim we no know. You fit try guess for the comment section or listen to the episode to find out #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming #community#localupdate#counsellor #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra
ABAKO S1 E6
To crase no hard naaa but u go fiti trek?🤣 But wait ooo make I ask you, Wetin make Timoh de dream see Shaba?? As e b so make Una follow match go the station, I go siddon for comment to hear the full tori wen Una return. #powerpolitics#pregnancyhormones#countrypeople#Dreaming #community#localupdate#counsellor #pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra
ABAKO S1 E5
You wen eye deh pain nai wan enter darkness go find black goat? 🤣🤣 You go see Wetin you deh find! Abako don scatter! As I de waka so I de go siddon wait you for comment junction.. Biko go listen come we must resolve d matter ! #nigerianpolice#mopo#popo#deadbody#doublewahalafordeadbody#deadbody#pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podcastniaja#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra
ABAKO S1 E4
Fly wey no de hear word na inside deadi body grave e go land em sef ! Wahala doon happen for Abako this morning. Make daybreak make we follow Mama Tasty go find out wetin dey happen You never wake ???? Click d link make you listen to the full tori I go siddon for comment section dey wait you. #doublewahalafordeadbody#deadbody#pregnantcrasewoman#finecrasewoman#latenightwaka#localbuka#osusu#abako#podcast#podsinnaija#nigerianpodcast#nigerianpodcasters#podcastinpidgin#podcastersinnigeria#podcastonspotify#spotify#youtube#808xtra
ABAKO S1 E3
Shaba na one fineee craze woman wey dey live for Abako.
This tori na about her life, the people of Abako and the katakata wey dey happen
Make you enjoy your sef as you dey hear am
Produced by
www.808xtra.com
https://twitter.com/WeAre808xtra
https://www.instagram.com/808xtra/
Written by Chuky1pilla
https://twitter.com/Chuky1pilla
https://www.instagram.com/chuky1pilla/
Voiced by Ona Kuale
https://www.instagram.com/onakuale/
https://twitter.com/onakuale
Soundtrack
FayFay
https://iamthefayfay.com
Onyebeat
https://twitter.com/onyebeatpro
https://www.instagram.com/onyebeat/
Art
Abypurpleheartstudios
https://instagram.com/abypurpleheartstudios?igshid=YmMyMTA2M2Y=
Support link:
Naira https://paystack.com/pay/808xtran
Dollars https://paystack.com/pay/808xtrad
Language: Pidgin English
ABAKO S1 E2
Shaba na one fineee craze woman wey dey live for Abako.
This tori na about her life, the people of Abako and the katakata wey dey happen
Make you enjoy your sef as you dey hear am
Produced by
www.808xtra.com
https://twitter.com/WeAre808xtra
https://www.instagram.com/808xtra/
Written by Chuky1pilla
https://twitter.com/Chuky1pilla
https://www.instagram.com/chuky1pilla/
Voiced by Ona Kuale
https://www.instagram.com/onakuale/
https://twitter.com/onakuale
Soundtrack
FayFay
https://iamthefayfay.com
Onyebeat
https://twitter.com/onyebeatpro
https://www.instagram.com/onyebeat/
Art
Abypurpleheartstudios
https://instagram.com/abypurpleheartstudios?igshid=YmMyMTA2M2Y=
Support link:
Naira https://paystack.com/pay/808xtran
Dollars https://paystack.com/pay/808xtrad
Language: Pidgin English
ABAKO S1 E1
Shaba na one fineee craze woman wey dey live for Abako. This story na about her life, the people of Abako and the katakata wey dey happen. Make you enjoy yoursef as you dey hear am
Produced by
https://twitter.com/WeAre808xtra
https://www.instagram.com/808xtra/
Written by Chuky1pilla
https://twitter.com/Chuky1pilla
https://www.instagram.com/chuky1pilla/
Voiced by Ona Kuale
https://www.instagram.com/onakuale/
Soundtrack FayFay
Onyebeat
https://twitter.com/onyebeatpro
https://www.instagram.com/onyebeat/
Support link:
Naira
https://paystack.com/pay/808xtran
Dollars
https://paystack.com/pay/808xtrad
Language: Pidgin English
#NigerianPodcast #NigerianPodcasts #NaijaPodHub #PodsInNaija #PodsInColor #podcasting #naijapodcast #naijapodcaster #podcastinnigeria #podcastersofinstagram #podcastoninstagram #PodcastLife #PodcastAddict #PodcastingLife #PodcastDay #PodcastLifeStyle #PodernFamily #PodcastsOfAfrica #PodcastsInAfrica
Abako - The Soundtrack
Shaba na one fineee craze woman wey dey live for Abako.
This tori na about her life, the people of Abako and the katakata wey dey happen
Make you enjoy your sef as you dey hear am
Produced by
https://twitter.com/WeAre808xtra
https://www.instagram.com/808xtra/
Written by Chuky1pilla
https://twitter.com/Chuky1pilla
https://www.instagram.com/chuky1pilla/
Voiced by Ona Kuale
https://www.instagram.com/onakuale/
Soundtrack
FayFay
https://iamthefayfay.com
Onyebeat
https://twitter.com/onyebeatpro
https://www.instagram.com/onyebeat/
Art
Abypurpleheartstudios
https://instagram.com/abypurpleheartstudios?igshid=YmMyMTA2M2Y=
Support link:
Naira https://paystack.com/pay/808xtran
Dollars https://paystack.com/pay/808xtrad
Language: Pidgin English
Charley's Confession
Torn between love, marriage and spirituality, Charley must come clean before he walks down the aisle.
S/o to
@abypurpleheart @abypurpleheartstudios for the illustration
https://www.instagram.com/abypurplehe...
@tomi.popoola
https://www.instagram.com/tomi.popoola/
@onyebeat
https://www.instagram.com/onyebeat/
@_lenomestabdul
https://www.instagram.com/_lenomestab...
Original music & sound design by 808 Xtra Sound
#audiodrama #fictionpodcast #audiodramas
#audiofiction #audiodramapodcast
#audiodramaeveryday #originalaudiodrama
#audiodramaart #youtubeaudiodrama
#audiodramayoutube #onlineaudiodrama
#podsinnaija
808 Fiction - Woky The Roach
The story of Woky the Roach follows the life of an insect who would do anything for survival.
We submitted this story as our entry for the #PowerOfStoryTelling challenge done by NaijaPodHub to celebrate #InternationalPodcastDay2021
Written by FayFay
Voiced by FayFay
Sound Design and Mixing by FayFay